Read a Sample version..
ENG - As it is written in the Bible.
Warri - As dey yan 4 Bible.
ENG - Jesus entered the boat with His
disciples.
Warri - Bro J cum enter canoe wit im padi
dem.
ENG - As the boat was sailing, there was a great storm.
Warri - As the canoe dey move na im yawa cum gas.
ENG - The storm was so great that it was like a whirlwind.
Warri - As the yawa dey gas, na im kasala
cum burst join.
ENG - The disciplines became so afraid
and they shouted Master! Master!.
Warri - Na im liver cum cut im padi dem, na im dey begin dey hala Bros
eh! Bros eh!.
ENG - Jesus wake up and calm the wind down.
Warri - Na so Bro J get up cum arrange the matter.
ENG - He turned to His disciples and said, oh ye with little faith.
Warri - Na so Bro J Luk im padi dem,shake im head, com provoke... O
boi! Una fall my hand o!.....
No comments:
Post a Comment