Run my race
Alright
On brasin
Aristokrat records
Eh ehn
Quen quen to ro ro
international le ro wo
Wetin the sup?
When i dey hustle you dey lick lolipop
Now you dey form robocop
But na today reality must commot
ask them
Who no know me? Oluwa Burna
Fun won ni flows
won pe mi mr lover lover
omoge meji ni back seat ninu hummer
won fe lo clubbing
mode gbe won losi aura
Make you no dey follow me
Run my race
e be like they don dey crase
you see
we don dey look their face
right now i don feel arrayed
Oya naw
Daddy Daddy ko wole
Mummy Mummy Ko wole
Ni gboro won ti so mi di pin pin
Ni tori won gbo mi lori speaker gbim gbim
awon omode yapa lori blackberry pinging
Awon to ti da rugbo, they say what are you singing?
Hmmm
Modupe lowo jesu
Wo ko mi je bi Amala ati Ewedu
Enemies won fe pami but won able
Mi ose omo kekere won gbe mi ni cradle
My guy me no send whether you like me or not
if you know like me, my brother no be by force
gone are those days we dey wear the same cloth
mo jeun dada plus my man sef dey chop
ehy ehy
Wetin the sup?
When i dey hustle you dey lick lolipop
Now you dey form robocop
But na today reality must commot
Make who no dey follow me run my race
e be like they don dey crase
you see
we don dey look their face
but right now i don feel array
Oya naw
Daddy Daddy ko wole
Mummy Mummy Ko wole
Quen quen to ro ro
international le ro wo
Eh ehn
Who no know me? Oluwa Burna
Fun won ni flows
won pe mi mr lover lover
omoge meji ni back seat ninu hummer
won fe lo clubbing
mode gbe won losi aura
Make who no follow me
Run my race
e be like they don dey crase
you see
we don dey look their face
right now i don feel array
Oya naw
Daddy Daddy ko wole
Mummy Mummy Ko wole
To whom it may concern
Let the old things pass away
ore le mowa lan so bi
No comments:
Post a Comment